kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

tenorship – butife كلمات اغاني

Loading...

i want to butifè my brother

i no wan call my age mate sir

i want to do wetin i gats do

so before you shock me i go shock you

and i want to stark against tomorrow

cause i no wan find where i go borrow
cause the street eh no easy brother

omo eh no easy my guys

i want to butifè

i want to butifè my brother

i want to butifè

i want to butifè my brother

rap …

i no wan be person wey be say n_ggas dey disembark anytime i tell them say i dey lap

i’m like higher version of these rappers cus when i dey rap even your favorite rapper go dey clap

lifе na business,only thing man dey find na gain!!

if you no get dеal,i no wan hear your voice again

some n_ggas dey carry body because money just come

i no be jew man abeg i no be jonny just come

i want to butifè my brother

i no wan call my age mate sir

i want to do wetin i gats do

so before you shock me i go shock you

and i want to stark against tomorrow

cause i no wan find where i go borrow

cause the street eh no easy brother

omo eh no easy my guys

i want to butifè

i want to butifè my brother

i want to butifè

i want to butifè my brother

rap 2

told y’all i’m the rapper with the sauce
i give them one two three

the road to good music you need to come through me

no be like say i dey brag but i know one or two people wey be say them fit tell you say they make money through me

let’s approach facts,leave the lies and tell the truth

was there anytime the government was there for the youth?

took his t__th in a fight and i didn’t loose a tooth

you wey dey diss me online,my next victim fit be you

oh no no no yea

i for like to tell you my story

but you no go like my story

na why i dey like smoke polly

make pressure no come k!ll me

cause if i no tell you
you no go know

if i no show you
you no go see

pour olive oil for my head oh

bless all the works of my hand oh

i want to butifè my brother

i no wan call my age mate sir

i want to do wetin i gats do

so before you shock me i go shock you

and i want to stark against tomorrow

cause i no wan find where i go borrow

cause the street eh no easy brother

omo eh no easy my guys

bey bey ti bey bey bey

you go butifè

all my guys go butifè

legendary house

block boys in the building you know

it’s your favorite boy in the building

scam republic

give me one loud again

woo

em blazy blazy

and you go butifè
lankard

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...