teni – control كلمات اغاني
control, control
lose control
gmk boutta make that dough
control, control
control, control
lose control
i got a couple tricks up my sleeves, yeah
anything you want i can be
aje
if you tell me strip, i am gon strip
anything you want me to do
i got a thing in the nyc
the charger no be regular, the charger type_c
my baby, show me, show me, show me ṣege
baby, remove the blues
o ya shift to reggae
ye ah
e don happen o, e don happen o
for my bed o
baby bad e o, baby bad e o
no contest e o
you know say me, i no go kiss and tell o
me and my guys, wе dey for hotel e o
twеnty n_ggas moving like we be cartel o
baby, you i seek, yeah
ṣe tori yẹn? eh
baby you judi ah_ah_ah
ṣe tori yẹn? eh
baby you judi ah_ah_ah
shake it, shake it
shake what your mama gave you
don’t be scared
bend what your mama gave you
ntoi to the haters who dey wey no like you
ntoi to the haters wey wey no send you
you, you
baby, you know you are a baddie
even my guys dem dey call you my chargie
pull up to the crib, follow me to the party
from the party we go to the bedroom
ye, ah
e don happen o, e don happen o
for my bed e o
baby bad e o, baby bad e o
no contest e o
you know say me, i no go kiss and tell o
me and my guys, we dey for hotel e o
twenty n_ggas moving like we be cartel o
baby, you i seek, yeah
ṣe tori yẹn? eh
baby you judi ah_ah_ah
ṣe tori yẹn? eh
baby you judi ah_ah_ah
كلمات أغنية عشوائية
- ison fille › ison & fille – satellit كلمات اغاني
- 3js › 3js – samen door كلمات اغاني
- guf › guf – хочу ещё كلمات اغاني
- mc sniper › mc sniper – shakespear in love كلمات اغاني
- davichi › davichi – sorry for being happy كلمات اغاني
- coldplay › coldplay – adventure of a lifetime كلمات اغاني
- boy baldomero › boy baldomero – halina’t purihin ang diyos كلمات اغاني
- eric nam park boram › eric nam park boram – one second is one hour – eric nam & park boram كلمات اغاني
- cold cave › cold cave – believe in my blood كلمات اغاني
- a covenant of thorns › a covenant of thorns – on any night but tonight كلمات اغاني