tekno – permit كلمات اغاني
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
i need some healing because im going insane
but when i see your face im smiling again
this our encounter no go be in vain
shey you go give me one chance make i try love again
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
i go spoil you with my money
everybody need a maintеnance
i go punch anyone for you
may n0body go try my baby oh
sey makе n0body go try my baby oh
omalicha you be my spec oh
e no get anybody wey do me like that oh
the complications we go digress
girl specification, dey buss my head oh (ebenebe)
girl you sweet like nko (nkwobi)
i want you in the early morning
make we run the world my beyoncé as long as you permit me
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
i go spoil you with my money
everybody need a maintenance
i go punch anyone for you
may n0body go try my baby oh
sey may n0body go try my baby oh
oh baby give me permit ohh
to this your love oh i commit oh
if it no be you, im better off alone
if you give me permit oh
to this your love i submit oh
if it no be you, im better off alone
better off alone
كلمات أغنية عشوائية
- asane city › åsane city – utkast 3 (08.03.22) كلمات اغاني
- kenny feidler › kenny feidler – cowboy shit (acoustic version) كلمات اغاني
- balloon › balloon – 秋は暮れて疎ら (aki wa kurete mabara) كلمات اغاني
- bandito › bandito – előélet كلمات اغاني
- the bug club › the bug club – intelectuals – money version كلمات اغاني
- boxty › boxty – the better price كلمات اغاني
- prinz de › prinz (de) – big in the clouds (sebastian groth remix) كلمات اغاني
- rocket dejade javu › rocket // dejade-javu – you won’t always find a way كلمات اغاني
- monikrr › monikrr – fuckoff2! كلمات اغاني
- juice wrld › juice wrld – drivin’ so fast (remix) كلمات اغاني