t sleek – patience كلمات اغاني
patience lyrics
so many fishes in the sea huh?
many stars, sky is big enough to fit all
i keep it focused, i’m a sniper on a mission
aim, aim, aim, i dey k!ll dem
make i giddem the joy wey dey k!ll envy
i give you one hundred, you dey give thirty
carry my matter, but e too heavy
nor fit block the vision, i dey see clearly
giddem the joy wey dey k!ll envy
i give you one hundred, you dey give thirty
carry my matter, but e too heavy
nor fit block the vision, i dey see clearly
me nor dey people please, that sh_t is hard to fix
na people you know qualify to be your enemies
i nor be customer, i nor dey negotiate
no go dey patronize me with your bullsh_t
cuz i nor get patience
i nor get patience
you took my patience
i nor get patience anymore
patience, i nor get patience

كلمات أغنية عشوائية
- arhinslim › arhinslim – neptunes lovers complex كلمات اغاني
- seasick steve › seasick steve – happy man كلمات اغاني
- lasica satinsky filip › lasica & satinský & filip – fair play كلمات اغاني
- nel·lo c › nel·lo c – amor d’estiu كلمات اغاني
- jim bianco › jim bianco – but i still want you كلمات اغاني
- the dramatics › the dramatics – me & mrs. jones كلمات اغاني
- dance of days › dance of days – me leve às estrelas كلمات اغاني
- willy paul feat alikiba ommy dimpoz › willy paul feat. alikiba & ommy dimpoz – nishikilie كلمات اغاني
- the jackson 5 › the jackson 5 – saturday night at the movies كلمات اغاني
- ninety8 gz feat rare › ninety8 & gz feat. rare – uh huh! كلمات اغاني