kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

surrex – better alert كلمات اغاني

Loading...

intro
josh made that hit song
shia
i go by the name surrex s u r r e x now

chorus
some kind people no just want make you go forward
every night and day dem dey pray for your downfall
but no worry
forward ever more confirmation to you
amen my brother
i wan get alert better alert
that kind alert wey dey make cuc-mber kick
i say i wan get alert
better alert that kind alert wey go make people call me uncle shuga daddy

verse 1
i no wan get the nairas alert
not in thousands always million million
billing them in dollars tear rubber e_cl-ss
enough bannys comp-ss
money wey go make mumcy stop to dey wear wrapper
wear steady joggers
the money no dey finish
ask zilly ask travis, ask emmie lee
ky larry ah say the money no dey finish ask skibi
n skiddy this kind money make belema come back to sure berry

chorus
some kind people no just want make you go forward
every night and day dem dey pray for your downfall
but no worry
forward ever more confirmation to you
amen my brother
i wan get alert better alert
that kind alert wey dey make cuc-mber kick
i say i wan get alert
better alert that kind alert wey go make people call me uncle shuga daddy

verse 2
h-llo bae get dressed i’m coming over
i ben6ix and mufasa are pulling over
bishy yo call the dealer
h-llo ryder wida coordinate us 20 bottles of coda
no wasa too much jollification
excess flejomotigbana things
i’m making flenjo
sponge bob now e dey under high-tension
e don too pop now under hallucination
h-llo bae let’s go to an enclosure
to go and do what omo see jamb question
goan do the normal copulation
tiny p-ss me the bag, keep spraying

chorus
i wan get alert better alert
that kind alert wey dey make cuc-mber kick
i say i wan get alert
better alert that kind alert wey go make people call me uncle shuga daddy

i wan get alert better alert
that kind alert wey dey make cuc-mber kick
i say i wan get alert
better alert that kind alert wey go make people call me uncle shuga daddy

outro
josh made that hit song
shia
inrespect to nagornet entertainment media
s u r r e x

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...