kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sunny neji – tolotolo كلمات اغاني

Loading...

tolotolo
where you dey go?
this your waka eh
all na for show
do you remember me?

i’m the little bird that couldn’t fly
i know you thought i was gonna die
see me now as i fly
see me high up in the sky

because they get small money no more humility
them wear rainbow color color dey riot ee
them begin disturb your eye dey make dirty yanga
yanga na wetin yanga na tolo
tolo na wetin tolo na turkey
turkey na wetin eh eh eh turkey na for chop o
chineke ntibetibe

na so
na so
na so tolotolo dey do
na so
na so
na so tolotolo dey do
show me wetin dem get wey anoda no get
tell me wetin dem do wey anoda never do
wo if man for be god o some people for chop sand o
but the almighty plan o e no dey we hand o wororo nneke

dem begin make e yanga dey make durty yanga
yanga na wetin yanga na tolo
tolo na wetin tolo na turkey
turkey na wetin eh eh eh turkey na for chop o

na so
na so
na so tolotolo dey do
na so
na so
na so tolotolo dey do

huh huh huh huh huh huh huh huh huh huh huh huh
uhu huh huh hub huh huh huh huh huh huh huh huh nteketeke

na so
na so
na so tolotolo dey do nneke

na so
na so
na so tolotolo dey do nteketeke
na so
na so
na so tolotolo dey do nneke

na so
na so
na so tolotolo dey do

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...