kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sunny neji – face me كلمات اغاني

Loading...

if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you

if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you

face me i face you oh oya
i no go run away oya
rock me i rock you oh oya
na me and you today oya
if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
to gree say na rock and run away oya
na make we for rock another day

con knock for my door oh oya
i done open oh oya
the thing wey you dey find oh oya
you go see am oh oya
i say if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
to gree say na rock and run away oya
na make we for rock another day
so so so so
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you do
if you facе me i face you
hold me i hold you
rock mе i rock you
do me i do you do do do

play me i play you oh oya
show me wetin you get oya
today i no go gree oh oya
you don enter my net oya
i say if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
the reason i rock and run away oya
na make we for rock another day

goat wey k!ll lion oh oya
water don pass e garri oya
rubber challenge e iron eh oya
this one na serious story oya
i say if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
the reason i rock and run away oya
na make we for rock another day
so so so so
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you do

if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you oh

if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
if you rock me i rock you
do me i do you
oh if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you woh woh woh
if you face me i face you
yeah hold me i hold you ha ha
rock me i rock you
do me i do you oh

woh if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you do do me if you face me i

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...