kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

stormexy – trypheney كلمات اغاني

Loading...

intro

gmg music……. young og on the beat

ah…… ah…. ah
ah…… ah…. ah
ah… juiceboy stormexy one time

verse one

say na because of you wey i getti mouth
dem dey wonder which girl i talk about
i dey tell them something wey dem no fit doubt
if you see my woman, you go leave your woman

hook

(young og on the beat)

i want to show you love
walk down the road
make i show you off
i no do you wrong
no go let n0body do you rough 2x

chorus

haba oh… trypheney
your love dey k!lli person
you’re like a blessing to me
you’re my strength, you’re my energy 2x

verse two

i will never ever lie
i will never play your love
even if you faraway
your love gonna make way
i will never ever doubt you
hear the lies about you
even if the sky will fall
am not gonna runaway

hook

i want to show you love
walk down the road
make i show you off
i no do you wrong
no go let n0body do you rough 2x

chorus

haba oh… trypheney
your love dey k!lli person
you’re like a blessing to me
you’re my strength, you’re my energy 2x

young og on the beat…..
gmg music
juicemix…….

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...