kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

stonia – love كلمات اغاني

Loading...

see everyday
i dey think about you oh yeah
say the love wey you give me is not enough oh yeah
nah you dey for my mind, baby boy on my mind
you dey for my mind
uh huh, oh yeah
girl i got you, yeah i got you
those girls just dey fumble yeah
i go dey see dem matter plug
girl i got you yeah i got you
those girls just dey fumble ohh
i go dey see dem matter plug

me i wan fall in love
(fall in love o)
fall in love
(fall in love)
me i wan fall in love
(fall in love o)
oh yeah
me i wan fall in love
(fall in love o)
fall in love o
(fall in love)
me wey am fall in love
(fall in love)
yeah yeah yeah oh yeah
na you dey burst my brain
set my soul on fire
take me round the world
boy i see that you like me
mo ti ready, boy i’m ready
anytime you want, boy i’m waiting
girl i got you, yeah i got you
those girls just dey fumble yeah
i go dey see dem matter plug
girl i got you yeah i got you
those girls just dey fumble yeah
i go dey see dem matter plug
(everyday)

me i wan fall in love
(fall in love o)
fall in love
(fall in love)
me i wan fall in love
(fall in love o)
oh yeah
me i wan fall in love
(fall in love o)
fall in love o
(fall in love)
me wey am fall in love
(fall in love)
yeah yeah yeah oh yeah
you wanna fall in love
(fall in love)
fall in love
(fall in love)
you wanna fall in love
(fall in love)
oh yeahh
you wanna fall in love
(fall in love, fall in love)
fall in love…

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...