kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

stonebwoy – take me away كلمات اغاني

Loading...

oh lord of mercy, monie pon di beat
hear me now, now, now
kuami eugene, eeh heh
ah bwoy, oh yeah yeah, kidi
make we sing fi di gyals dem
(monie beat) rockstar, bhim

kai da na wo yobbi me no (what)
kai da a na wo teasi me no (eh)
kai da a na wo rocki me no (eh)
wo feeling me no (true)
wo breaking me no (bhim)

kai da na wo yobbi me no (eh)
kai da a na wo teasi me no (what)
kai da a na wo feeli me no
wo breaking me no (bhim)

take me away
na your body i go dey
take me away
na your body i wan dey
far, far away
na your body i go dey
baby take me away (oh lord have mercy)
only you go be my lover
baby tell me whatsup
ooh i really like your style, you go down down
oh tell me what’s up yeah
oh i really like your style yeah
you got me moving madder, madder
anadwo bia na wo de si me so
me kai kai, me kai kai, sɛnia wo feeli me (sugar)
anadwo bia na wo de si me so
me kai kai, me kaikai, sɛnia wo touching me

sɛ wo frɛ me baby, baby oh
m’ayɛ dideedidee
sɛ wo frɛ me baby, baby oh
m’ayɛ dideedidee
me call me sugar daddy
na ma yɛ dɛ sɛ toffee
wo frɛ me sugar daddy_dy_dy_dy

take me away
na your body i go dey
take me away
na your body i wan dey
far, far away
na your body i go dey
baby take me away
only you go be my lover (only you ooh)
ma lover (eh)
you go be my lover (bhim)
when i see your face, ebe like say, i see my mother (ah)
girl don bother (no)
’cause there’s no other (what)
nuff of the them come i for ma holy time but them no nada eh

everyday me i go love you again
it go pain them well, them go get skin pain (bhim)
everyday me i go love you again eh_eh_eh bebe yeah
everyday me i go love you again
it go pain them well, them go get skin pain
everyday me i go love you again eh_eh_eh

take me away
na your body i go dey
take me away
na your body i wan dey
far, far away
na your body i go dey (oh yeah yeah)
baby take me away
only you go be my lover (rockstar)

pass me, eh uh, mic check 1,2
mic check, mic check 1,2
fine girl make i sing for you
make i sing, make i sing for you
do re, me fa, so la ti do do
do ti, la so, fa me re do do
the party dey bee f_cking no dulling
kai da a na wo teasing me no
all other girls talking they keep talking
kai da a na wo rocking me no
ah mic check 1,2
mic check, mic check 1,2
baby, make i sing for you (make i sing make i sing)

take me away
na your body i go dey
take me away
na your body i wan dey
far, far away
na your body i go dey
baby take me away
only you go be my lover

kai da na wo yobbing me no (what)
kai da a na wo teasing me no (eh)
kai da a na wo rocking me no (eh)
wo feeli me no (true)
wo breaki me no (bhim)

kai da na wo yobbi me no (eh)
kai da a na wo teasi me no (what)
kai da a na feeli me no
wo breaki me no
(monie beat, bhim)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...