spicy tee – fake friends كلمات اغاني
call me spicy
i go reason you if you dey reason me
life na give and take o, na fifty fifty
enemies yapa, na god dey save person
make person no go put hand for wetin go k!ll person
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
life na jejeje, you gats to cool your temper
everyday i dey pray to god o make he send my helper
as i dey pray for me, pray for me
i go dey pray for you, pray for you
as e dey soft for me, soft for me
make e dey soft for you too
but some people dey
wey no want make you dey see the grace
they just want make you dey suffer suffer
but you dey call them your friend and brother
but some people dey
wey no want make you dey see the grace
they just want make you dey suffer suffer
but you dey call them your friend and brother
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
i go reason you if you dey reason me
life na give and take o, na fifty fifty
enemies yapa, na god dey save person
make person no go put hand for wetin go k!ll person
for your front dey go call u friend oh
for your back dey call u smello
oluwa help us unmask all the snake wey we dey keep
oluwa answer my prayer
i no want any betrayal
oh lord save me from fake friends wey go fit come to k!ll
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
oh no
what i don’t know
no go k!ll me o
oluwa shanu mi o
كلمات أغنية عشوائية
- alex megan mcduffee › alex & megan mcduffee – continue كلمات اغاني
- warren peace › warren peace – crain staid كلمات اغاني
- kitsyojii 키츠요지 › kitsyojii (키츠요지) – booza كلمات اغاني
- sleeping states › sleeping states – on the beach at aldeburgh كلمات اغاني
- timaya › timaya – i don blow كلمات اغاني
- blond swe › blond (swe) – sun in her hand كلمات اغاني
- erik silvester › erik silvester – wenn die trommel ruft كلمات اغاني
- gatcha punk › gatcha punk – hell and back كلمات اغاني
- adam amor › adam amor – sweet ride كلمات اغاني
- m ja ck › m ja ck – laziness is killing will كلمات اغاني