spaceboy – freestyle كلمات اغاني
eh eh eh
spaaace
yeah, yeah yeah
eh eh
me i no di live for media
n0bi na you go k!ll me ya
i no fit go for dibia
if na only for be tv ya
other things them no mean either
i no di bob di use winger
hop on top ma’ monica
other way dey
other way dey
we get to go dey
if other way dey, den make we go dey!
they ma minipous when im on the block
coz i made it (oush), and i got the stock
afi gi you touche, if you no be stop
them a wanna diss but them post a lot
if you know me jiss, know ma blood di hot
if you do me that better no give up
coz ya man a bomb when jah men erupt
man i get to be leader
coz ya man na believer
them a tok sey me bad, but i be so fi good
cah the good be di bad in the term ah new world order
me i no di hear order
me i no di learn other
i no fit depend on y’all cah the monster ain’t me nature
the monster ain’t miniature
i no fit depend on y’all coz the monster in me need jah
eh eh
the monster in miniature
i no fit depend on y’all coz the monster in me need jah
كلمات أغنية عشوائية
- yngb chaos › yngb chaos – worth it كلمات اغاني
- breathe carolina › breathe carolina – july كلمات اغاني
- manic sheep › manic sheep – dragondola كلمات اغاني
- c biscuit › c biscuit – tell em (feat. king ca$hes) كلمات اغاني
- samael › samael – rite of renewal كلمات اغاني
- עיליי בוטנר › עיליי בוטנר – ratz el’aich – רץ אלייך – elai botner كلمات اغاني
- dragan › dragan – problèmes كلمات اغاني
- icf worship › icf worship – you are for me (live) كلمات اغاني
- dias › dias – für einen moment كلمات اغاني
- yildiz tilbe › yıldız tilbe – üzülmeyecekmişim كلمات اغاني