sowa feat. alabi unfiltrd – state of mind كلمات اغاني
hmmm
uh_uh_uh_uh_uh_uh
uh_uh
sowa bursting the speakers uh
oshe oh
woah_uh_uh_uh
woah_uh_uh_uh
yeah!
mó mà fàràbàlè when i make my pay (fàràbàlè)
everyday gon be a holiday
mí ófè bò sí òwò àyè
óluwà lón shó mí for my lane
ninty nine problems wey i get!
but e no dey be like problem e dey be like say na levels
cause i know say i go jump and pass
no go dey reason say na me do pass
na me do
uh_uh_uh_uh
uh_uh_uh
loose my way can′t eh
defence mí kampe
ah_ah_ah_ah_ah_ah_ah_ah
uh_uh_uh_uh_uh_uh
only jah way na way
steady him ease my pain
woah_woah
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
na money i dey find, find, find oh
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
óbàfèmì i keep it hundred with you
all of my people for street dem know say me i am cool
twenty four seven me i dey on the road dey cruise
and me no fit lose
cause i know say many people got my back
eja nla last born oluwafinest
just to mention a few, cause me i feel high now
take me high, me just finessing
uh_uh_uh_uh
uh_uh_uh
loose my way can’t eh
defence mí kampe!
ah_ah_ah
uh_uh_uh_uh_uh_uh
only jah way na way
steady him ease my pain
woah_woah
woah_woah
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
na money i dey find, find, find oh
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property oh
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property
na money i dey find, find, find
mà fì tí è kóbà mí o
alòwò mà jàíyè èyín lè mò
you no fit die with your property oh
die with your property oh
كلمات أغنية عشوائية
- sherry lynn › sherry lynn – bang bang كلمات اغاني
- steel pulse › steel pulse – no satan side كلمات اغاني
- winicius brilhante › winicius brilhante – tudo bem كلمات اغاني
- highope › highope – bebe كلمات اغاني
- redbird rip › redbird rip – be the best كلمات اغاني
- promknght › promknght – wasted (feat. kirdlewy, court st) كلمات اغاني
- 藤井風 fujii kaze › 藤井風 (fujii kaze) – 死ぬのがいいわ (shinunoga e-wa) كلمات اغاني
- kaivaan › kaivaan – escape كلمات اغاني
- seb r › seb r – bad player كلمات اغاني
- ben platt › ben platt – the joke (live from radio city music hall) كلمات اغاني