kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

soundz – pressure كلمات اغاني

Loading...

[intro]
sounds how fa na
you dey drop jams you dey drop jams na
you should be bigger than you’re na
what’s going on

[verse]
i’m on the run my bro
they tried to get me down my bro
dey try to make my life better
cause time no dey slow my bro
and that’s why me go dey my dey
because i no like gbege
they might try to block my region
but dem might go try and fail
[bridge]
so find me some palm wine
my melanin girl my fine wine
fake girls all over my timeline
scroll pass e no be my concern
many things wеy dey happen for the onlinе
many talents confide dem dey give me nonsense make i concern
na wahala wey you dey find (dey find ah_aaa)

[chorus]
i’m on the road all alone
and i no know when i go blow
but i get patience
so don’t pressure me (don’t pressure me)
i know industry idols
but i go still dey k!ll the show
cause i get god oh
so don’t pressure me (don’t pressure me)

[verse]
oni kaluku pa lu soro
my happiness their soros
nothing we go make me fall o (amin o)
i go dey lead dem follow
i go dey funwo (funwo)
i go dey funwo till e suwo (suwo)
and when them say they don tire me
i go dey put in more fire
[bridge]
so find me some palm wine
my melanin girl my fine wine
fake girls all over my timeline
scroll pass e no be my concern
many things wey dey happen for the online
many talents confide dem dey give me nonsense make i concern
na wahala wey you dey find (ah_aaa)

[chorus]
i’m on the road all alone
and i no know when i go blow
but i get patience
so don’t pressure me (don’t pressure me)
i know industry idols
but i go still dey k!ll the show
cause i get god oh
so don’t pressure me (don’t pressure me)

[chorus]
i’m on the road all alone
and i no know when i go blow
but i get patience
so don’t pressure me (don’t pressure me)
i know industry idols
but i go still dey k!ll the show
cause i get god oh
so don’t pressure me (don’t pressure me)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...