kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sound sultan – bonus كلمات اغاني

Loading...

wooyo! wooyo!
see me here, leg up
y dem dey do like say dem no know say na we gidi gaan
see me here (see me here), see me there (see me there)
see me, everywhere i go, dem they shout (dem they shout)
make i give dem one chance, for the dance
make i give dem one track, wey dey bounce
so my people for the club go dey collect
me and young bae done connect
in case my people done forget
make dem get the picture like collage
hmmn, dem too like to turn up, dem too like to dey burn up
dem say dis country wahala no go turn make you craze ooh
shabi na girls wey dem one dance ooh
shabi na groove wey dem one groove ooh
na d time i come i dey make people dance ooh
if you check my style you enter one chance ooh
give dem (yeeba) na d bonus bonus
give dem one, one, one make man no scare to fit turn up ooh
give dem one, one, one (yeegbe) na d bonus
give dem one, one, one make man no scare to fit turn up ooh
give dem one, one, one (give dem one)
everybody here ton gbono ask about me mo’n tule se eh mo’n tu le se
stepping at the building mo’n tule se
anytime me i come no’n tule se
ma lo teri si
anytime me come the people clap
me i make all the ladies turn around
see the people tell me that am bad
oh my god oh my god the boy e bad
i take my time to make them wan dance oh
anytime i come i dey make d people dance oh
if you check my style you make dem wan chance oh
give dem one one one one chance oh
soundsultan, this song is a sultan
people dem start to dey bow down
any time me i come i dey bow down
say the girl dem see d men dem
see boys dey wan burn dem
i swear dey never burn dem
shabi na girls wey dem one dance ooh
shabi na groove wey dem one groove ooh
na d time i come i dey make people dance ooh
if you check my style you enter one chance ooh
give dem (yeeba) na d bonus bonus
give dem one, one, one make man no scare to fit turn up ooh
give dem one, one, one (yeegbe) na d bonus
give dem one, one, one make man no scare to fit turn up ooh
give dem one, one, one (give dem one)
anytime i come dey wan dance oh
one dance see d people around dem are one pounce oh
one chance, anytime i come dey wan dance oh
why you dey do like say dey know no say na dj gan
fire kakun fire kakun
no stoping,no shaking, no popping, no breaking
lets blame it on the dj
if my peole never hear dat jam dem dey play am for orile
all the time never reach island oh
money don full for bank oh
i dey mainland oh
some never cross 3rd mainland oh
indomix

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...