kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sonia diamante – alive كلمات اغاني

Loading...

yeah
story of my life
twenty four seven mehn i’m steady on the grind
i dey run my race i no even look their side
cos i get god and he dey by my side

oh yeah
what’s the point line?
been hustling make i see the front line
young girl,big dreams feeling so high
oh lord guide my feet make i no fall down

so many things i don see
so many tears wey my eyes don bleed
so many friends wey don join 6ft
buh man i thank god and i still believe

shey you don bomb with tears in your eyes?
mama dey call and you gats to provide
you dey for church and your faith still dey die
wetin be sense if u no use am wise?

dem don dey message me
say e don tay wey i come visit
say e don tey wey dem hear my gist
hope say i never rip like this
oh oh oh oh
my life mma mma ehh
my life mma mma ehh

for my life
this kain things don dey make man go
e be like say make i sell my soul
for this case i fit pack my load
yeah yeah
but if i go
shey dem go still fit dey hear my jam
or my matter go just go like that
this kind things i no understand

so many things i don see
so many tears wey my eyes don bleed
so many friends wey don join 6ft
buh man i thank god and i still believe

shey you don bomb with tears in your eyes?
mama dey call and you gats to provide
you dey for church and your faith still dey die
wetin be sense if u no use am wise?
just oh oh oh oh
my life mma mma ehh
my life mma mma ehh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...