kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

solidstar – mr. yahoo yahoo كلمات اغاني

Loading...

me i no fit do yahoo
me i don see many things brother
so many people dey ask me sey
sey i work hard to achieve my dreams
this is how you go make am no time
no be until you do yahoo
try you go make am no time
i don see many things broda
but now i don hammer no time
so many people dey ask me sey
how i come about my dollars no time
i dey work hard to achieve my dreams
try you go make am no time
no be until you do yahoo
try you go make am no time
i don see many things broda
but now i don hammer no time
so many people dey ask me sey
how i comе about my dollars no time
i dey work hard to achievе my dreams
for me i am naija eh
i am born to be black
i am proud to be african
isoko boy baba kukuru
i no dey do wuruwuru
i mean sey i no do yahoo
oga mi time no dey dey
god time e go dey no promote yahooze
i know sey life e no easy
but that one no mean sey you go dey stingy your paddy
you don dey happy
help your paddy to get money
hammer dollar for december
with yahoo you go buy range rover
you even pack go okota
go dey galavant with chinelo for ikeja
mr yahoo na still december
how come your money don finish
how you handle am
try you go make am no time
no be until you do yahoo
try you go make am no time
i don see many things broda
but now i don hammer no time
so many people dey ask me sey
how i come about my dollars no time
i dey work hard to achieve my dreams
try you go make am no time
no be until you do yahoo
try you go make am no time
i don see many things broda
but now i don hammer no time
so many people dey ask me sey
how i come about my dollars no time
i dey work hard to achieve my dreams
see the money make am oh
no use giragira take ma brother
relax take your time
remember when i dey hustle very hard
in the street in the market sey i work very hard
so many people dey laugh me
even if i dey work to get my own living
i no play my brother
i no play my sister
make that record of my life no be jagajaga
i no do yahoo wayo
i no do bad business to make dirty success
why some dey happy some dey run mad with yahoo
when visitors go knock
dem go fear dey ask na who
you dey live the fear for your room
the money wey you make na pursue pursue
my brother man make you change
i no dey happy if i hear sey you don hammer this yahoo
cos your life is at stake
if dem catch you
you go know sey in your city them dey die o
try you go make am no time
no be until you do yahoo
try you go make am no time
i don see many things broda
but now i don hammer no time
so many people dey ask me sey
how i come about my dollars no time
i dey work hard to achieve my dreams
try you go make am no time
no be until you do yahoo
try you go make am no time
i don see many things broda
but now i don hammer no time
so many people dey ask me sey
how i come about my dollars no time
i dey work hard to achieve my dreams
so many people dem make the money
see them all work hard to get the money
jeje o
jeje o laye yi o
o charles okocha
you make am jeje o
peter okocha
see you make am jeje o
say uma tata
see you make am jeje o
lima dopesi
see you make am jeje o
___ money machine
jeje o
__ paddy too much money
see you make am jeje o
kennies music
jeje o
achievers music no eb small thing
see you make am jeje o
even don jazzy
mo hit
see jeje o
mike adenuga
imovia
see you make am jeje o
try you go make am no time
no be until you do yahoo
try you go make am no time
i don see many things broda
but now i don hammer no time
so many people dey ask me sey
how i come about my dollars no time
i dey work hard to achieve my dreams
try you go make am no time
no be until you do yahoo
try you go make am no time
i don see many things broda
but now i don hammer no time
so many people dey ask me sey
how i come about my dollars no time
i dey work hard to achieve my dreams
you make am
try you make am brother
try you make am sister
you go make am eh eh
you go make am eh eh
cos me i don make am eh eh
me i don make am eh eh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...