kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

solidstar – for you كلمات اغاني

Loading...

oh lord, ehh
girl you know i no fit die for you
but i fit do anything for you
i go borne all my family because of you
them never know wetin love dey do
you know how it feels to love somebody
and the person wants you back
you know how it feels to need somebody
and the person needs you back
shawty so cool and she dey glitter
fresh out of box ajeb_tter
hm, she gat the things that i like
shout out to her mother
shawty call me anytime she see my video
she say am s_xy i don miss her oreo
she can’t do without me and my body o
so i place no one above my girl e oo
she so natural, no filter
me i wan die there oo
i don see so many girls no no
i can’t deny her ooo
girl you know i no fit die for you
but i fit do anything for you
i go borne all my family because of you
them never know wetin love dey do
you know how it feels to love somebody
and the person wants you back
you know how it feels to need somebody
and the person needs you back
girl your bum bum curve round about
other girls come take a bow
na you dem dey talk about
shubidubidi dadide
shawty call me anytime she see my video
she say am s_xy i don miss her oreo
she can’t do without me and my body o
so i place no one above my girl e oo
she so natural, no filter
me i wan die there oo
i don see so many girls no no
i can’t deny her ooo
girl you know i no fit die for you
but i fit do anything for you
i go borne all my family because of you
them never know wetin love dey do
you know how it feels to love somebody
and the person wants you back
you know how it feels to need somebody
and the person needs you back
girl you know i no fit die for you
but i fit do anything for you
i go borne all my family because of you
them never know wetin love dey do
you know how it feels to love somebody
and the person wants you back
you know how it feels to need somebody
and the person needs you back
hold it, so natural, so natural

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...