kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

solidstar – elegba كلمات اغاني

Loading...

see na me get the melody
wey go give you the remedy
na me for the girl dem e ba
mama call your daughter o she don dey polongo
na me she wan follow go oo
all my girls for maimi and the ones wey dey for newyork e
dey calling, dey calling, dey calling
oya give dem the melody
omo to laya, o ton ja mi o de fe fire
emi mo legba ma sa e legba ooh ah
mi o local, international o gosh
oh legba ma sa e legba
give mе the thing mbok, zoporomi
afo near thing, a fo near thе thing
give me the thing mbok, zoporomi
afo near thing, a fo near the thing
all my girls for maimi and the ones wey dey for newyork e
dey calling, dey calling, dey calling
oya give dem the melody
omo to laya, o ton ja mi o de fe fire
emi mo legba ma sa e legba ooh ah
mi o local, international o gosh
oh legba ma sa e legba
that girl dey toja mi hain
she dey waja mi hain
she wan go cotonu she no wan cross hain
she dey bother me hain
if i call am sisi she go tell me say a so busy hain
because of this girl mo lo join opc hain
dan malley o, malley o, dan malley o na wa
we go play mario mario hain singi tire hain
call me small doctor akeweje oganla hain
abasin bom hain
otekere bom, hain
omo to laya, o ton ja mi o de fe fire
emi mo legba ma sa e legba ooh ah
mi o local, international o gosh
oh legba ma sa e legba
omo to laya, o ton ja mi o de fe fire
emi mo legba ma sa e legba ooh ah
mi o local, international o gosh
oh legba ma sa e legba

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...