sodarbeats – turn me down كلمات اغاني
Loading...
turn me down lyrics
tell me why you want to do me like this girl
why you want to run me like this girl
why you want to turn me down like this
why you no wan hear me out like this girl
me i be no small pikin for your eyes
why be say you wanna use my head like this
saying all your silly things
saying say you like that
turn me down
why you wanna turn me down
if you no like me tell me now
me i be a gentleman
everybody see me i’m a classic man
everybody see me i’m a coded man
me i gat n0body supporting now
forget about the thing wey them dey yan
turn mе down
why you wanna turn me down
if you don’t like me tеll me now
why you wanna waste my sweet sweet time
كلمات أغنية عشوائية
- marc haze › marc haze – no rest كلمات اغاني
- this rigid empire › this rigid empire – misconception كلمات اغاني
- lil yachty › lil yachty – green light* كلمات اغاني
- wavehi › wavehi – penelope كلمات اغاني
- pere ubu › pere ubu – around the fire كلمات اغاني
- ravaughn › ravaughn – incomplete كلمات اغاني
- 26ar › 26ar – make it back كلمات اغاني
- miss prada › miss prada – queen of pop كلمات اغاني
- alex_acme › alex_acme – paris كلمات اغاني
- tornxtantum › tornxtantum – unknown pain كلمات اغاني