sodar – detty detty كلمات اغاني
marlians
intro!
who be the new kasta
new kasta
see men star
now dem don cast her
call her the s_m_n star
e don pass
compass star
now she don join dem
oya after the semester
u no go house
u dey stick around
like whatsapp sticker
who be the new kasta
new kasta new kasta
call her the new kasta
oya show me the new kasta
new kasta new kasta
who be the new kasta
kele show me the nеw kasta
new kasta new kasta
shey u bе new kasta
oya tag a new kasta
new kasta new kasta
dem don use her
now dem don high her oya
enjoyment no fit to pass you by
girl u are bad(girl u are bad)
daddy and mommy send u to school
now u dey lack
small boy don call u
u don carry purse dey follow(follow follow)
wetin be ya own now
dem don use u and dem don cast u
call her the see men star
new kasta new kasta
shey na u be the new kasta
call her the new kasta
new kasta new kasta
now dem don cast her
oya call her the new kasta
new kasta new kasta
who be the new kasta
oya show me the new kasta
tag a new kasta
new kasta new kasta
who be the new kasta
marlians
over
كلمات أغنية عشوائية
- william clark green › william clark green – dangerous man part 2 كلمات اغاني
- royce da 59 › royce da 59 – shake this كلمات اغاني
- serani › serani – empress كلمات اغاني
- run dmc › run dmc – beats to the rhyme كلمات اغاني
- rucka rucka ali › rucka rucka ali – chris brown diss كلمات اغاني
- rza › rza – biochemical equation كلمات اغاني
- screwed up click › screwed up click – grindin down i-10 كلمات اغاني
- william clark green › william clark green – catch me when i fall كلمات اغاني
- royce da 59 › royce da 59 – angel كلمات اغاني
- jay park feat sik k bewhy ugly duck › jay park feat. sik-k, bewhy & ugly duck – 병신 f*ckboy كلمات اغاني