slimfeez – faaa كلمات اغاني
ara ra
oro roro
ara ra
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
oya pop the kush take the pain of yesterday away
i want to feel okay loje kin sha ma jewe
mama warn me but i no hear
papa tell me but i no care
olopa don catch me my eyes don clear o
mama warn me but i no hear
papa tell me but i no care
olopa don catch me my eyes don clear o
oga police o
abegi please o
na the one wey i dey smoke dey with me
na him be this o
abegi please o
you know say me i no dey sell
oga police o
abegi please o
na the one wey i dey smoke dey with me
na him be this o
abegi please o
oga me i no wan go cell o
bcos you no fit think wetin i dey think
if i don shack my thing you no sing wetin i dey sing
make i no lie you no fit see wetin i see
oluwa lo dewe no be say me i dey sin
i love this feeling kush is healing
you still dey ground me i don pass ceiling
i love this feeling kush is healing
no be ordinary thing na special feelings
i love this feeling kush is healing
you still dey ground but me i don pass ceiling
i love this feeling kush is healing
no be ordinary thing na special feelings
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
baba mi kolefa
mama mi kole je o
egbon mi ogbudo gbo
mobere sini fa koi pe o
won sope tani mofi jo moni mo fi jo anikulapo
mofi jo fela kuti
won sope tani mojo mo sope mo jo anikulapo
arara ra ra ra o eh eh
كلمات أغنية عشوائية
- jail socks › jail socks – sick weather كلمات اغاني
- black suit youth › black suit youth – the world is almost over كلمات اغاني
- villagers › villagers – song in seven كلمات اغاني
- michael han › michael han – fake كلمات اغاني
- rodrigo › rodrigo – cumbia del desengaño كلمات اغاني
- jossmp3 › jossmp3 – lluvia كلمات اغاني
- levi chili › levi chili – dough كلمات اغاني
- ling hussle › ling hussle – that side كلمات اغاني
- papa sleep › papa sleep – the life & times of candace newmaker كلمات اغاني
- mohbad feat oladips › mohbad feat. oladips – oja كلمات اغاني