slim burna – i’m on fire كلمات اغاني
eh…yo
nanana..na..na
(verse 1)
no be lie
the struggle i don see and the bad things wey i don see with my eyes
the pleasure and pain, all na part of life
play them my tape, tell them to come inside
i’ma survivor
(chorus)
cuz i’m on fire (2x)
cuz i’m on fire (4x)
(verse 2)
check see see
oya give me canoe eh
cuz i wan cross this water eh
canoe eh
cuz i wan cross this water eh
they wanna to stop me and i no fit die
wanna hold my wings and i still de fly
i’m on fire (i’m on fire)
they wanna to stop me and i no fit die
wanna hold my wings and i still de fly
cuz i’m on fire (i’m on fire)
the girls dem gimme dutty wine
baby girl u giving me that dutty dutty wine
girl i wonder whether you don remove your spine
see i really wanna touch it and i want your behind
(chorus)
(verse 3)
i’m on fire, sey na me wey dey steal the show
see i’m on fire, sey na me wey dey steal the show
them try to stop me i no gree
them hold me, them no fit
so i dodge when i notice
sey the bullets na for me
them try to stop me i no gree
them hold me, them no fit
so i dodge when i notice
sey the bullets na for me aii
(chorus)
slim burna
(laugh)
them try to stop me i no gree
them hold me, them no fit
so i dodge when i notice
sey the bullets na for me
them try to stop me i no gree
them hold me, them no fit
so i dodge when i notice
sey the bullets na for me
كلمات أغنية عشوائية
- from ashes to new › from ashes to new – i will show you كلمات اغاني
- from ashes to new › from ashes to new – stay this way كلمات اغاني
- from ashes to new › from ashes to new – my fight كلمات اغاني
- french montana › french montana – don’t waste my time كلمات اغاني
- papoose › papoose – law library skit كلمات اغاني
- dinosaur jr › dinosaur jr – freak scene كلمات اغاني
- dinosaur jr › dinosaur jr – pierce the morning rain كلمات اغاني
- mack wilds › mack wilds – remember the time كلمات اغاني
- mack wilds › mack wilds – don’t turn me down كلمات اغاني
- calvin harris › calvin harris – love’s recipe كلمات اغاني