kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

skiibii – aye mi كلمات اغاني

Loading...

eh ya… skibi mayana
e… money, five star musik
aye mi oh… aye

aye mi oh… aye
oh aye mi oh… aye
aye mi oh …aye mi
i give thanks to the lord
for the air that i breath
and the love that you gave to me
aye mi oh… oh oh oh
aye mi oh… oh oh aye mi

story of my life oh my life
the surulere boy wey jst dey try
i wana mk it tru so go down
on my knees and say god pls hlp my lyf
enemies enta d matta,
say skibi mayana go suffer
buh i tnk god fr u nd u
tru frndz nd families
wey truly get my bck

aye mi oli gbaje… aye mi
aye mi ada… aye mi
mi oneku aye mi
all of us no go suffer oh
aye mi oh… aye mi
aye mi oh… aye mi
aye mi oh… aye mi
aye mi oh …aye mi
i giv tnks to d lord
fr d air dat i breath
nd d love dat u gave to me
aye mi oh… oh oh oh
aye mi oh …oh oh… aye mi

and i wana say dis to dose wey luv me
even d oda day sum say dem no snd me
life z so spiritual
even d blind nowadayz can c d lyt
i jst dey try, i jst dey try(2×)
hlp me shine d lyt,
to c d road clear i av to push tru

aye mi oli gbaje… aye mi
aye mi ada …aye mi
mi oneku… aye mi
all of us no go suffer oh
aye mi oh… aye mi
aye mi oh …aye mi oh
aye mi oh… aye mi
aye mi oh… aye mi
i giv tnks to d lord fr air
dat i breath nd d luv dat u gave to me
aye mi oh, oh, oh, oh
aye mi oh oh oh… aye mi
aye, aye mi oh …aye
oh aye mi oh… aye
aye mi oh …aye
i giv tnks to d lord fr air dat i breath nd d luv dat u gave to me …
aye mi oh… oh oh oh
aye mi oh oh oh aye mi

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...