kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

skatty – bullion van كلمات اغاني

Loading...

carry the bullion
carry the bullion
carry the bullion

i want the money o
show me the money o
give me the money o
carry the bullion van come my way o

i want the money ehn ehn
give me the money ehn ehn
gimme the money o
carry the bullion van come way o

i fit get the vibe wey u want
so you give me d money wey i need
coz everybody need money to live
if u no get money na disease
oluwa make you bless my hustle
coz on the race i dey match my turtle
make dem people dey jam my gbedu
and all the matter come dey settle o
ara mi ama miara
this life wey i dey i go live am o
private jet with my baby o
from lagos to ontario
i want the money o
show me the money o
give me the money o
carry the bullion van come my way o
i want the money ehn ehn
show the money ehn ehn
give me the money o
carry the bullion van come way o
i want the money ahn ahn
show me the money ahn ahn
give me the money o
carry the bullion van come my way o
i want the money ehn ehn
give me the money ehn ehn
give me the money o
carry the bullion van come way o

ko wole ko wole
i never see the alert
anyway o anyway o
nah bullion van me i want
when the money enter
mo ma jaiye mii jeje ooo
call on my n_ggas selense o
make dem come chop my pepe o
i want the money o
kin le je rice pelu turkey
skatty when i’m h_rny o
i fitto carry any girl wey i want o
walai 6 and 9 in the night
shaddai ibadi e lo so mi di womanizer
show me the money
give me the money
show me the money
carry the bullion van come my way o
show me the money
give me the money
show me the money
carry the bullion van come my way o

i want the money o
show me the money o
give me the money o
carry the bullion van come my way o
i want the money ehn ehn
show the money ehn ehn
give me the money o
carry the bullion van come way o

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...