kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

skales – follow go house كلمات اغاني

Loading...

na me you go follow go house
na me you go follow go house
na me you go follow go house
e get some kind of things wey i won show you
na me you go follow go house
na me you go follow go house
na me you go follow go house
e get some kind of things wey i won show you
hey baby
my sweet mama
you make the place look
like a summer
with the night and meeting you is a honour
and things i can do to you are things i wanna
baby me tell you sey swagger eh poju
once i see you i go leave the things wey i dey do
and i go dey follow you
cos my heart belongs to you
there is a lot of hot hot girls in hеre
there is a lot of hot hot girls in hеre
if i call on you will you be there
cos i don’t want you going else where
there is a lot of hot hot girls in here
there is a lot of hot hot girls in here
if i call on you will you be there
cos i don’t want you going else where
na me you go follow go house
na me you go follow go house
na me you go follow go house
e get some kind of things wey i won show you
na me you go follow go house
na me you go follow go house
na me you go follow go house
e get some kind of things wey i won show you
see the way you look at me
pause
i know sey you go like make i poke you
pause
baby what’s your fantasy
pause
lemme put your body in commotion
pause
the way you dey whine i dey follow you
many many things i go do to you
if you bend down low
i go bend down too
baby lemme get down right here with you
open up
baby just say open
cos amma give you what you looking for
amma give what you begging for
yea eh
open up
baby just say open
cos amma give you what you looking for
amma give what you searching for
yea eh
na me you go follow go house
na me you go follow go house
na me you go follow go house
e get some kind of things wey i won show you
na me you go follow go house
na me you go follow go house
na me you go follow go house
e get some kind of things wey i won show you
girl go ask about me
chairman w emezzy
i know what i’m doing girl don’t doubt me
and you ain’t leaving this party without me
without me
just climb my mountain
tonight i’ll make you pour out like fountain
and i can’t wait to get you out your outfit
get out your outfit
oh no there’sno one like you
oh lord forgive me she makes me wanna sin
ogbontarigi my leggings just begin
i woke her body up like train wey no get chain oh
hey hey just follow me go honey
i’ve been tighting up like he owes me money
oh lo lo lo lo
na me you go fo fo follow
na me you go follow go house
na me you go follow go house
na me you go follow go house
e get some kind of things wey i won show you
na me you go follow go house
na me you go follow go house
na me you go follow go house
e get some kind of things wey i won show you

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...