singah – attencion كلمات اغاني
[intro]
uh oh, uh oh, uh oh…
《sing》
comment tu t’ appelles bebe
i just wan know your name uhn, baby je t’aime
elo lo ma je baby?
tell me wetin i go do because i need you more
mon bebe, come hold my hand
na where you dey dey na there i go dey
you’re my chérie, choco, coco
you’re my chérie, coco, coco
lemme sing
charoo_roo, charoo_roo, charoo_roo
( baby, lemme sing )
charoo_roo, charoo_roo, charoo_roo
( woah no )
charoo_roo, charoo_roo, charoo_roo
( show dem )
charoo_roo, charoo_roo, charoo_roo
yeah, yeah
some other guys them wan touch you
but you no give them face
you no give them no attention ( no attention )
and anytime wey i dey with you
you dey give me peace of mind, you no put me under pressure
when monday no day you go dey
when yawa dey you no go run away
baby no go use me play
i give you loving every night and day
wo, wo
obi chikolobi obi, ay
ada say she go dey for me, eh
sey she go give me all the loving
she no go do me koni koni
mon bebe, come hold my hand
na where you dey dey na there i go dey
you’re my chérie, choco, coco
you’re my chérie, coco, coco, yeah
baby please
charoo_roo, charoo_roo, charoo_roo
( you know say i need you )
charoo_roo, charoo_roo, charoo_roo
( you’re my baby )
charoo_roo, charoo_roo, charoo_roo
( baby, baby )
oh, oh
charoo_roo, charoo_roo, charoo_roo
mon bebe, come hold my hand ( hold my hand )
na where you dey dey na there i go dey
you’re my chérie, choco, coco
you’re my chérie, choco, coco
you’re my chérie, choco, coco
(charoo_roo, charoo_roo, charoo_roo )
you’re my chérie, coco, coco
(charoo_roo, charoo_roo, charoo_roo )
كلمات أغنية عشوائية
- virlan garcia › virlán garcía – ni tú, ni yo كلمات اغاني
- the drawing room › the drawing room – keys (the liaison) كلمات اغاني
- gary stewart dean dillon › gary stewart & dean dillon – those were the days كلمات اغاني
- yung van › yung van – i’m no good for you كلمات اغاني
- drakkar sauna › drakkar sauna – the long sovereignty كلمات اغاني
- shaun wiah › shaun wiah – harry giless كلمات اغاني
- emarcinati naghe l duke › emarcinati (naghe & l-duke) – incontaminati كلمات اغاني
- dead letter dept › dead letter dept. – dance to my incisions كلمات اغاني
- james cella › james cella – la differenza كلمات اغاني
- koffi olomide › koffi olomide – silivi كلمات اغاني