kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sigma hertz – sdb (feat. al quest) كلمات اغاني

Loading...

everyday man a living
my life style so d_mn busy
but i dey know sey

music be life o

seen
man a hustle everyday
can’t wait till e go pay
but i know say all be jah time o

when we dey work on da dream
dem sleep
everyday dey counting sheep
them go dey see we when we bust on the scene
everything
go be live o

when we secure da bag
when we secure da bag
life go be eaazy
go be eaazy

gimmie life
music gimmie me life o
wogbe jege
music gimmie life o

dem go dey sing
my song for me

bounce to the beat for me
move uno feet for me
4me yeah yeah yeah

original don dada no dey play
on my knees everyday
me just dey pray

nowadays
all ma enemy go scatter
no wahala

aswear wahlahi

they go dey see we
on di mountain peak

dey no go fit to climb dem weak

i go dey claim my seat with the bossus
only wins
no be losses

when we dey work on da dream
dem sleep
everyday dey counting sheep
them go dey see when we bust on the scene

and everything
go be live o

when we secure da bag
when we secure da bag
life go be eaazy
go be eaazy

gimmie life
music gimmie me life o
wogbe jege
gimmie life
music gimmie me life o
wogbe jege

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...