kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

shugalord – caro كلمات اغاني

Loading...

shugalord

gimme ma caro na
i just dey want caro now
give me body caro na
i just dey want caro oo

kilode, omoge, this your body na no contest
all the girlies i try i must confess
your body gbese , i no wan vex
omole, bensoke
go down low make i chop your pancake
ma kpakpo sh_to for the kenkey
oya put am for head okay loo okay

omo u freak me freak me die..
this your body wan cause yakpa oo
you go k!ll me k!ll me shy
your trap don catch bayla oo

[pre_chorus]
your body different
omo no pretense
i go fit fly jet oo

your body different
omo no defense
i go buy benz oo

[chorus]
plenty gals on ma way
but wetin u do me i don cray
sixty gals on ma page
your matter e win wey i don take oooo
your body difeerent oo
your body your body different oo
caron na
your body difeerent oo
your body your body different oo

plenty gals on ma way
but wetin u do me i don cray
sixty gals on ma page
your matter e win wey i don take oooo
your body difeerent oo
your body your body different oo
carona
your body difeerent oo
your body your body different oo

gimme ma caro na
i just dey want caro now
give me body caro na
i just dey want caro oo

verse

kilode, omoge, this your body na no contest
all the girlies i try i must confess
your body gbese i no wan vex
omo give today i go come tomorrow
s3me ket3 pa i go be hero
shi minkomo d3 i go run to follow
if u bore, i mellow
i go call dumelo

your body different
omo no pretense
i go fit fly jet oo

your body different
omo no defense
i go fit buy benz oo

[chorus]
plenty gals on ma way
but wetin u do me i don cray
sixty gals on ma page
your matter e win wey i don take oooo
your body difeerent oo
your body your body different oo
caron na
your body difeerent oo
your body your body different oo

gimme ma caro na
i just dey want caro now
give me body caro na
i just dey want caro oo

gimme ma caro na
i just dey want caro now
give me body caro na
i just dey want caro oo

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...