shegun courtesy – jessica كلمات اغاني
jessica (shegun courtesy ft vybzkinq)
intro (courtesy):dem go know say i dey vex
vybzkinq intro : i dey vex !
yeah yeah yeah yeah!
hook :jessica sho fé pa pa omo olomo
i love the way you move your body
make me go slow , shey you go follow me
down(3x) to my limo (limousine)
i love the way you move your body make me
go low …..( low 4x)
chorus(vybzkinq): girl i love the way you whine down
swear you dey cause go slow
she dey make me dey manya , she dey make
me dey lose control (2x) yeah
(no case !!!)
shegun courtesy (verse 1)
jessica i no go use you play , even if i leave you
weytin i gain , you dey burst my brain
i rest my case , anything for you
i go do pass bill gate , oya wait
when i said i love you at first , jessy i mean it
baby girl you’re the best , make we dey flex
make we dey text, for your matter !!
dem go know say i dey vex !!
dis your love make me cool make me fresh
baby for your sake me i go dey speak french
i go dey wear vest , like i was in creche
even ronaldo and messi na so dem go bench
(chorus )
shegun courtesy (verse 2)
no mind all those boys wey dey claim jagaban
for your sake i go fight shao khan!
shegun courtesy, n0body badder than
be my umbrella , i will be your cardigan
oh baby , kilo shele gan gan
tell me if na money , gbogbo ehn ni ma sotan
i fit take abroad , i fit take you london
oya sumobi , opor make we socco
socco , oya compore
tell me something , i ready be your òkò
gimme action , abi shey na random
don’t worry, baby i would buy you phantom
(hook)
(chorus)
shegun courtesy outro : no case !!
jessy fe pami oo, oti pami oo
oti fe pami ooo, yeah yeah !!
courtesy !! no case !!
yea , vybzkinq !! yah yah!!
كلمات أغنية عشوائية
- sle vxf › sle vxf – kanon كلمات اغاني
- keckson › keckson – messie كلمات اغاني
- musiq soulchild › musiq soulchild – feel the real كلمات اغاني
- munchie squad › munchie squad – no lovin كلمات اغاني
- yashar g › yashar. g – fly away كلمات اغاني
- vegas › vegas – the day it rained forever كلمات اغاني
- david parra › david parra – o.c.d. (obsessively compressing demons) كلمات اغاني
- abi deen › abi.deen – ballin’ كلمات اغاني
- djadja dinaz › djadja & dinaz – magicien كلمات اغاني
- theprincofnc › theprincofnc – smoke كلمات اغاني