kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

shayo davids – roadman كلمات اغاني

Loading...

shayo davids
ehen
ok!
beat by steph
more fire

i dey waka for street
i dey waka for steeet dey find money
i dey soak garri
i dey soak garri cause no money
i dey sweat for heat
i dey sweat for heat cause no a.c
and them dey waka for road
looking for person to hold o
oh why o

as i dey waka for street yh
ask me wetin i see
wetin?
i see gbege for road o yh
everybody dey watch o yh
them tell me wetin dey sup
say na wetin?
say na police e come
you say na wetin?
shoot e person with gun oh yh yh
them k!ll person son o
why o
him no do nothing at all
on god
him just dey find food to chop
my bros
them k!ll person e son
why o
tell e me who go judge them
ahn ahn
wetin dey sup now
sup now
make una calm down
calm down
for the sake of kolade johnson yh

i dey waka for street
i dey for street
i dey waka for steeet dey find money
i dey soak garri
nothing else dey to eat
i dey soak garri cause no money
i dey sweat for heat
i dey sweat for heat cause no a.c
and them dey waka for road
looking for person to hold o
oh why o

oh why
why?
situation fit to make man kpai
i see my brother for the other side
i no fit help cause
me sef dey find help
oh why
nah nah gree them
i no gree them
ask why
why?
cause them too thief them nuh try
why?
and them take light them nuh bring am
why?
help me ask them which pattern
cause i dey here dey use lantern yh
see i dey here dey on tiger gen
and if i wan buy i gats price am well
say the matter crase i don tire man
say the matter crase i wan metal
i wan j-pa
show me exit o
mo fe bota

i dey waka for street
i dey waka for steeet dey find money
i dey soak garri
nothing else dey to eat
i dey soak garri cause no money
i dey sweat for heat
i dey sweat for heat cause no a.c
and them dey waka for road o
looking for person to hold o
oh why o

oh why o
why?
see them too spoil them nuh try
why?
and then take light them nuh bring am
why?
help me ask them which pattern

shayo davids

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...