shatta wale – bend over كلمات اغاني
[intro:]
my lady, my lady oo my lady yeah (my lady)
champion
[verse 1:]
baby eyyy
you go make adey feel free like holiday
because of you, baby i relocate oo
all for you, notin’ ano go take oo
lai, lai
lai, lai
baby me ano be like dem guys
treat me right, all di time
baby i say your security tight
ano care if you dey bhim nation (bhim nation)
maybe you fit dey sark nation (sark nation)
you go love me oo, i go make you
[hook:]
shatta movement baby, eyy
bend over and take it
take it for me
‘cuz i’m in love, lo-lo-lo-lo-love
lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
(love with you my baby)
[verse 2:]
baby don’t fear no, baby don’t fear no
wɔ sɛ wɔbaa na noko, wɔ sɛ wɔbaa na noko
baby this your love, is so interesting
if you say you love me, baby i love you
if i close my eyes, only you adey see
kɛ mayɛ han bo, don’t bargain
haani onu ko yɛ w-lly wonker yeh
mi sumɔ eyɛ sɛkɛ mi, wɔ kɛ majey
baby no be today wey i start parade
millions, inna di bank
so baby you no get problem
[hook:]
shatta movement baby, eyy
bend over and take it
take it for me
‘cuz i’m in love, lo-lo-lo-lo-love
lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
(love with you my baby)
[verse 3:]
baby eyyy
you go make adey feel free like holiday
because of you, baby i relocate oo
all for you, notin’ ano go take oo
lie, lie
lie, lie
baby me ano be like dem guys
treat me right, all di time
baby i say your security tight
ano care if you dey bhim nation (bhim nation)
maybe if you dey sark nation (sark nation)
you go love me oo, i go make you
[hook:]
shatta movement baby, eyy
bend over and take it
take it for me
‘cuz i’m in love, lo-lo-lo-lo-love
lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
(love with you my baby)
shatta movement baby, eyy
bend over and take it
take it for me
‘cuz i’m in love, lo-lo-lo-lo-love
lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
lo-lo-lo-lo-love, lo-lo-lo-lo-love
(love with you my baby)
كلمات أغنية عشوائية
- cryptopsy › cryptopsy – phobophile كلمات اغاني
- nikko lafre › nikko lafre – life i chose كلمات اغاني
- cryptopsy › cryptopsy – born headless كلمات اغاني
- dave matthews band and dave matthews › dave matthews band and dave matthews – bartender (old version) كلمات اغاني
- cryptopsy › cryptopsy – open face surgery كلمات اغاني
- r kelly › r kelly – right back كلمات اغاني
- dave matthews band and dave matthews › dave matthews band and dave matthews – alone and forsaken كلمات اغاني
- cryptopsy › cryptopsy – memories of blood كلمات اغاني
- cryptopsy › cryptopsy – gravaged (a cryptopsy) كلمات اغاني
- creedence clearwater revival › creedence clearwater revival – good gooly miss molly كلمات اغاني