sharyytee – rupt mind كلمات اغاني
rupt mind lyrics
woah woah woah woah woah
yeah yeah yeah yeah yeah
why why why why why (it’s lokas baby)
and if i wan talk wetin wey my eyes don see (wey i don see)
and if i wan shout, if i wan shout wetin my eyes see (wey i don see)
make i come fire fire oh (yeah yeah yeah)
make you come tire tire oh (woah woah woah woah woah woah ah)
i need one more life, one more prime, one more tine
yeah aya (oh my lord we’re sad)
yeah aya (before we try suicide)
i need one more life , one more prime, one more tine
yeah aya (many people dey try)
yeah aya (and we gat to survive ah ah)
i need one more life, one more prime, one more tine yeah aya
uh yeah, yeah yeah
uhn yeah yeah
person wey dey lie lie many times
person wey dey run run many miles
but we go still fly to the top
and we go still get many love
them wanna try drag many times
them still dey hate hating my life
but we go still fly through the tough
and we go still get many love
mo reminisce gbogbo sh_t ti mo pass through
pelu gbogbo stress ni tony part 2
but now you see me moti fly off
what you really see at large money can buy off
but kini essence t’oba ti get sense
they want to stab you but boy malo dense
anyhow you flex is never your best, yes, hence
(daaayum, this beat is crazy)
(it’s lokas baby)
كلمات أغنية عشوائية
- super moonies › super moonies – sailor moons wintertraum كلمات اغاني
- carla wehbe › carla wehbe – knight to e5 كلمات اغاني
- you me at six › you me at six – take on the world (new version) كلمات اغاني
- bermudacal › bermudacal – gold teeth كلمات اغاني
- myke towers › myke towers – solo $exo كلمات اغاني
- anonymouz › anonymouz – silhouette كلمات اغاني
- massimo savic › massimo savić – 1 dan ljubavi كلمات اغاني
- cut city › cut city – mainly blue كلمات اغاني
- janeofficialmusic › janeofficialmusic – this crowd كلمات اغاني
- vnny › vnny – trippin’ كلمات اغاني