seyi vibez – god sent كلمات اغاني
oh lord
oluwa loseyi, oh oh
vibez
zee on the beatin’
ooh_yayy, yayy_yayy
pikin wey no get helper suppose to get sense oh
t’oba te’e mole, tun so fun won pe “brother, no vex oh”
’cause some people dey, dem be enemies of progress oh
mama call me yesterday ‘ku ojo meta she say “h_llo”
but as young as i am, i get guys wey dey blao
show me your friend, i’ll tell you who you are
if you give them the chance, dem go do you anyhow
mare padi e je, sh’omo pe koda o
but as i be street boy, e no mean say mio ni’wa rara
sheb’owo toh shey kishi sha, lomo’pe nwa, ah_ayy
uh_ayy, yeah_yeah
eyin toh laye, e duro timi
k’ala numi, ko wamiri
ofa aye, maje kobami
so, i dey pray almighty
eyin toh laye, e duro timi
k’ala numi, ko wamiri
ofa aye, maje kobami
so, i dey pray almighty
awade, de_de, ayy_ayy, awade
motide si e lorun, baba motide, ayy_yeah
awade, de_de, ayy_ayy, awade
atide si e lorun, baba awade, ahh_yeah_yeah
oju lomo n toh yo’nu
talika mo oun toh ba tan
olowo mo’ye iwon toh won
k’olorun maba ire ayo mi je
no rich papa and no rich mama
sometimes i wonder why i come this life
may be na me god send to make things right
for my family with my melody
i can hear them screamin’ my name
oluwaloseyi, dem ah feelin’ the wave
i can picture the face
dem draggin’ my cloth and dem sayin’ “ooh_yeah”
i no wan sing in vain
make bad belle no go ask say “wetin i gain?”
baba gbemi lowo soke
yeah, ooh_yeah
eyin toh laye, e duro timi
k’ala numi, ko wamiri
ofa aye, maje kobami
so, i dey pray almighty
eyin toh laye, e duro timi
k’ala numi, ko wamiri
ofa aye, maje kobami
so, i dey pray almighty
awade, de_de, ayy_ayy, awade
motide si e lorun, baba motide, ayy_yeah
awade, de_de, ayy_ayy, awade
atide si e lorun, baba awade, ahh_yeah_yeah
eyin toh laye, e duro timi
k’ala numi, ko wamiri
ofa aye, maje kobami
so, i dey pray almighty
eyin toh laye, e duro timi
k’ala numi, ko wamiri
ofa aye, maje kobami
so, i dey pray almighty
awade, de_de, ayy_ayy, awade (de, de)
motide si e lorun, baba motide, ayy_yeah (moti de oh)
awade, de_de, ayy_ayy, awade
atide si e lorun, baba awade, ahh_yeah_yeah
‘t plenty
aide, ayy_ayy_ayy
motide
zee on the mix
bad boy
كلمات أغنية عشوائية
- fenphoenix › fenphoenix – crazy كلمات اغاني
- theoskaroo › theoskaroo – minecraft كلمات اغاني
- jon carlo › jon carlo$ – plot كلمات اغاني
- de wissel › de wissel – de wissel كلمات اغاني
- mago de oz › mägo de oz – jesås de chamberi كلمات اغاني
- ashley wallbridge › ashley wallbridge – undiscovered كلمات اغاني
- greg holden › greg holden – it’ll all come out كلمات اغاني
- teoman › teoman – kupa kizi ve sinek valesi كلمات اغاني
- nane › nane – orșova, sud كلمات اغاني
- lee scott › lee scott – yes he did كلمات اغاني