sexy steel – merry men كلمات اغاني
ni’lu ghetto t’awa yi o
olowo lawa mo
hmmm
ibi ti’on gbegba
ko ma kan’ye
ka wa sha ti gba tia
collect from the rich give it to the poor
24/7 na dem dey ball
dem bi merry men, king of the ghetto
no matter wetin come their way, dem still rep the ghetto
dem dey show me love
make me smile again o
girls dey happy when they see dem face o
merry men, king of the ghetto
catch me if you can o
catch me if you can
won chache dede
wanp’wo dede
so talika di olowo pombele
won chache dede
wanp’wo dede
so talika di olowo pombele
living a fast life
dem bi business men o
from abuja, dem take over your town
merry men, king of the ghetto
no matter wetin come their way, dem still rep the ghetto
dem dey show me love
make me smile again o
girls dey happy when they see their face o
merry men, king of the ghetto
catch me if you can o
catch me if you can o
كلمات أغنية عشوائية
- bronze nazareth › bronze nazareth – solarplexis كلمات اغاني
- buddha monk › buddha monk – 4 letter word كلمات اغاني
- da t r u t h › da t r u t h – open book كلمات اغاني
- buddha monk › buddha monk – nigga wut…la-la كلمات اغاني
- bronze nazareth › bronze nazareth – one plan كلمات اغاني
- buddha monk › buddha monk – mr. harvey wall banger كلمات اغاني
- bronze nazareth › bronze nazareth – dopest كلمات اغاني
- buddha monk › buddha monk – how real is real كلمات اغاني
- buddha monk › buddha monk – knock knock كلمات اغاني
- bronze nazareth › bronze nazareth – michigan rain كلمات اغاني