kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

senth – dagger كلمات اغاني

Loading...

[chorus]
she say she wan to cream on my dagger
she say she want me to meet her father
yeah, she say na only me wey don make am scream
na wetin i don do to person daughter
the baby know say me i no dey loyal
my girl you very important
make i no go use black mamba scatter your uh_uh, yeah, uh_uh

[verse 1]
oh i know all the girls dem all dem like me (bumba)
’cause i give them sugar, why dem no go like me?
they say me i sweet and i taste fantastic
some of the girls say na mе love, they don’t want to leavе me
they love my dagger ’cause e dey put them inside their feelings
[?]
that’s why dem girls they don’t want to leave me
oh_oh_oh, yeah_yeah
[refrain]
(whistle)
rhythm
(whistle)
rhythm
(whistle)
rhythm
hmm_hmm

[chorus]
she say she wan to cream on my dagger
she say she want me to meet her father
yeah, she say na only me wey don make am ccream
na wetin i don do to person daughter
the baby know say me i no dey loyal
my girl you very important
make i no go use black mamba scatter your uh_uh, yeah, uh_uh

[verse 2]
all of me girl dem fine and you dem s_xy
big b_tty girl and i call her am my bestie
anabella say she no go leave me go, go
until she don taste my vanilla
oh, my girl you fine
my girl, you look so fine
can i smoke my ganja with you?
uh_uh_uh
[refrain]
(whistle)
rhythm
(whistle)
rhythm
(whistle)
rhythm
hmm_hmm

[chorus]
she say she wan to cream on my dagger
she say she want me to meet her father
yeah, she say na only me wey don make am ccream
na wetin i don do to person daughter
the baby know say me i no dey loyal
my girl you very important
make i no go use black mamba scatter your uh_uh, yeah, uh_uh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...