sean tizzle – witness كلمات اغاني
knocking on your door like jehovah witness
watching ni__as close to me closely
borrow me your lighter make i light up my jay
you know say n0body holy
leave story
omo na the money story
no go collect for ogboni
leave story, omo say leave story
omo na the real ting
no go collect for ogboni
omo na b.i.g
omo na v.i.p
you go see me on a big tv
bad man ah bad anytime you see me
omo na many many things
and if you never see things
make you no go talk sey you don see things
i no dey play no tricks
baba’ jebu no be tricks
now we balling proper
gone are days when the boy dey suffer
lagos to yankee sey na we dey run am
my catalina omo wеy getti coma
my catalina omo wey getti coma
knocking on your door likе jehovah witness
watching ni__as close to me closely
borrow me your lighter make i light up my jay
you know sey n0body holy
leave story
omo na the money story
no go collect for ogboni
leave story, leave story
omo na the real ting
no go collect for ogboni
oya say young fly ni__as pull up in a bugatti
wonder why she looking at me
i don’t really care even if you naughty
be careful when you come around me
brown young ni__a feeling alright
i know you get what i’m saying
yeah yeah yeah
oya make we feel alright
omo na b.i.g
omo na v.i.p
you go see me on a big tv
bad man ah bad anytime you see me
omo na many many things
and if you never see things
make you no go talk say you don see things
i no dey play no tricks
baba’ jebu no be tricks
knocking on your door like jehovah witness
watching ni__as close to me closely
borrow me your lighter make i light up my jay
you know sey n0body holy
now we balling proper
gone are days when the boy dey suffer
lagos to yankee say na we dey run am
my catalina omo wey getti coma
my catalina omo wey getti coma
كلمات أغنية عشوائية
- javaspa › javaspa – βλέπω τις μέρες (i see the dayz) كلمات اغاني
- corridor › corridor – passage secret كلمات اغاني
- state champs › state champs – prepare to be noticed كلمات اغاني
- roggy luciano › roggy luciano – il magone كلمات اغاني
- farhad › farhad – khial khoshi كلمات اغاني
- lord madness › lord madness – la costola di d’annunzio كلمات اغاني
- john newman › john newman – a.n.i.m.a.l كلمات اغاني
- murat dalkili › murat dalkili – lüzumsuz sava كلمات اغاني
- evildanger › evildanger – девочка с картинки كلمات اغاني
- xplicit entertainment › xplicit entertainment – don’t blush baby كلمات اغاني