saintdan – away with you كلمات اغاني
na’ na’ na’ na’
ehno
na na’
when you feel so down
baby can i light it up
can i be the man on top of you oh
abalu’ jejely i dey
bring all your bills baby i pay
tell all your friends say i dey
man wey no go use dem dey play
give you good love till dey end eh
we don’t have to fight everyday eh
even due we quarrel we go dey eh
loving you na’ the best thing to me
away away with you
somewhere just me and you
we don’t need no blinding light
just love and fun to night eh…
away away with you
somewherе just me and you
we don’t need no blinding light
just love and fun to night еh…
when i call shey you go answer
please don’t go nakupenda’
steady grinding be your fighter
me i no lie
many men don’t do you bad oh
give me chance make i hold you tight oh
i no go promise and fall your hand
i no be nigerian politician
lalalalala. lalalalala
let me be that harmony wey you need
be my energy when i’m weak
if you leave me i no fit breath
say na love na love i see
my liver dey fail
me i can’t really explain
everything night go play the game
me i don’ fall like rain rain rain
away away with you
somewhere just me and you
we don’t need no blinding light
just love and fun tonight
away away with you
somewhere just me and you
we don’t need no blinding light
just love and fun tonight
away away with you
if i fall, i fall for you
i don’t wanna loose you or free you
just say i do, i do
away away with you
somewhere just me and you
we don’t need no blinding light
just love and fun tonight
ehno ehno
saints saints
ehno ehno
كلمات أغنية عشوائية
- sebastian killa cali › sebastian – killa cali – senza la musica كلمات اغاني
- ii kings › ii kings – lonely كلمات اغاني
- augustines › augustines – augustine كلمات اغاني
- assemblea musicale teatrale › assemblea musicale teatrale – marilyn كلمات اغاني
- revolution urbaine › révolution urbaine – freestyle daymolition كلمات اغاني
- violent new breed › violent new breed – save me كلمات اغاني
- johnny gioeli › johnny gioeli – it كلمات اغاني
- zuukou mayzie › zuukou mayzie – yamanote line كلمات اغاني
- devin vegas › devin vegas – f*ck wit me (ark & tom bach diss) كلمات اغاني
- julian stephen › julian stephen – mr. officer كلمات اغاني