runtown – let me love you كلمات اغاني
it is runtown oooooo
maleek berry
[hook]
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
[verse 1]
i just wanna kiss and hold you
hold you down my baby
my girl i no fit be without you
love you long time baby
understand say na only she i see
for the other side say na runtown she want
no other man yeah
though i travel far and wide
na she dey my mind yeah
omalicha nwa legodim anya
baby mo i am so in love with you
ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi
baby don’t you know
baby dance eh
baby dance er-eh
turn around eh
turn around er-eh
[hook]
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
[verse 2]
say i just wanna love you
so you should let me love you
say na craze i done d craze
if i talk say dem other girls fine p-ss you
say n-body p-ss you
baby girl i say n-body p-ss you
anything wey you want i go dash you
anything wey you want i go dash you
omalicha nwa legodim anya
baby mo i am so in love with you
ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi
baby don’t you know
baby dance eh
baby dance er-eh
turn around eh
turn around er-eh
[hook]
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
كلمات أغنية عشوائية
- semra31 › semra31 – sixty three (63 kilo) كلمات اغاني
- skating polly › skating polly – girls night كلمات اغاني
- hot rize › hot rize – you were on my mind this morning كلمات اغاني
- turisti › turisti – monii öit كلمات اغاني
- luca maxim › luca maxim – chasing the sun كلمات اغاني
- mark edgar stuart › mark edgar stuart – love everybody كلمات اغاني
- kenzal young › kenzal young – draft day كلمات اغاني
- apsinthos › apsinthos – πόλη έρημη (poli erimi) كلمات اغاني
- jose pinhal › josé pinhal – rancho fundo كلمات اغاني
- garry with two rs › garry with two r’s – clue كلمات اغاني