runtown – kini issue كلمات اغاني
lord know say me i k!ll dem with the vibe
never ever let a hater k!ll my vibe
might let bygones be bygones
or i might just buss my gun
say me no want no negativity in life
cyaan never let n0body take my wife
might let bygones be bygones
or i might just buss my gun
chorus
she be messing with my head
got me singing songs on the radio
(singing songs on the radio )
why anytime i dey with you i can’t focus
why all of a sudden me i can’t go
kini issue
kini issue
shey na money issuе
abi na just issue
when i’m done with you
you go know, whеn i’m done
say nothing wey man no fit do
say nothing wey man no fit do
verse 2
me, you and hennesy na chemistry
only you fit match up my energy
_ saxophone _
if i tell you dance ,dance
if i tell you wait ,wait
money for your waist
fire waist, eh
if i tell you craze, craze
if i tell you move, move
oh no, see i’m just tryna say
chorus
she be messing with my head
got me singing songs on the radio
(singing songs on the radio )
why anytime i dey with you i can’t focus
why all of a sudden me i can’t go
kini issue
kini issue
shey na money issue
abi na just issue
when i’m done with you
you go know ,when i’m done
say nothing wey man no fit do
say nothing wey man no fit do
lord know say me i k!ll dem with the vibe
never ever let a hater k!ll my vibe
might let bygones be bygones
or i might just buss my gun
say me no want no negativity in life
cyaan never let n0body take my wife
might let bygones be bygones
or i might just buss my gun
كلمات أغنية عشوائية
- queen kona › queen kona – sands of time كلمات اغاني
- lil alex › lil alex – nu nah nu كلمات اغاني
- saints mob › saints mob – drago bianco كلمات اغاني
- calvin harris › calvin harris – blame (extended version) كلمات اغاني
- koreboyxo › koreboyxo – #newbitch @kashpaint كلمات اغاني
- klaytn › klaytn – touch me right كلمات اغاني
- יוסי בנאי › יוסי בנאי – tilbeshi lavan – תלבשי לבן – yossi banai كلمات اغاني
- sidhu moose wala › sidhu moose wala – mera na كلمات اغاني
- wahi bonds › wahi bonds – cartier كلمات اغاني
- onesaf › onesaf – ennemi كلمات اغاني