kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ruggedman – peace or war كلمات اغاني

Loading...

just because i open my mouth
people dey halla, people dey shout
them dey kolo both for streets and inside the house
including_universitys, polytechnics respect me
because i don yarn wetin them don keep inside them chest since
i speak for shoe makers
i also speak for mechanics
i speak for those wey hear some kind of rap
and don’t understand it
i speak for those wey don vex so tey them tear them clothes
and for those wey no fit talk unless oga door dey closed
i speak to those wey dey ask me where i don dey since
i pity those wey enter rap without knowing the basics
makes it the real or fake sh_t
because makeshift
no dey last na matrix
like actors wey dey waka pass
i go teach with my music give you lesson to learn
no matter wetin them try to do
my fire still go burn
i don speak ma mind and i go still speak more
you either love me or hate me in peace and war
(talking)
some actually ask why i spat the way i did
with so much venom
say if i no get beef
why i no just call them to tell them
how you go talk to person wey feel say
im dey too much
when of course we know say the cause
na plenty promo from big bros
of course i laid low
watched the fake glow grow
prematurely
knew it had to end for surely
it was insults i took with a pinch of salt
and a bottle of malt
until the voice inside my head say
time to put a halt to
da fake hype fake promo ,fake rap
them don too believe
thats why e be like say i set trap
wey them fall inside as i glide
rush to wash all of them like bar beach high tide
those flows came from inside my brain
wey them don dey try to stain since
like puttin white cloth inside a bowl of paint or blue ink
i don speak ma mind and i go still speak more
you either love me or hate me in peace or war
(talking)
my time na wetin i take to go investigate
to drop flow wey everybody go fit relate with
children go fit to play with
hit da stage with
trip and split your brain with
because its filled with facts
wey go make you flash back to past tracks
to criticise here
take a hand, put am inside
make you feel the words
make you feel the vibes
idris yab tetula with en crook leg
n0body talk
i name names
i criticize lyrics
dem crew like c_ck
they run around like chicken
wey dem cut their neck
some no fit wait for
while others dey fear wetin i go talk next
one guy send me mail
dye _n_lyze my lyrics
dey pick out points
from way deep inside my lyrics
now i don turn another man fan
to my critic
which also makes you my fan
whether or not you admit it
i don speak ma mind and i go still speak more
you either love me or hate me in peace or war
(talking)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...