kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ruggedman – ehen! (streetwise remix) كلمات اغاني

Loading...

ewunmo, ewunmo
ewunmo moshey woba (2x)
ehen
why you too dey rap like mumu (2x)
ehen
wetin concern dudu and fufu
ehen
god don catch you somebody don blast you
ehen
why you too dey copy copy (2x)
ehen
abi your name na floppy floppy
ehen
god don catch you ruggedman don blast you
no more games
i go go straight i go name names
i no go lay blame
na time to flog with cane
i go let you feel pain and shame
if i leave you and you still dey yarn your stupid game
dey shout your name
like say na something good
you disrespect if you’re rude
i go slap you right here
i no go wait for any mood
now rasky how you take get deal pass me
i no know wetin kenny’s dem hope to do
by signing you
bar lyrics, bar sense, bar concept
wetin you get nonsense
you even talk say fakers dey out there
out where, shey where you stand okay
yes
see kettle calling the pot black
like the reverends, ayangbana another point of reference
but i go take una one by one
cus even the sun and the moon
dey take am turn by turn
as long as my will dey turn my fire go burn
i go call your name no matter where you from
or who you roll with
or who you flow with
no blame me
i only see you as wetin you spit
so if i call rasky a razz kid
i know wetin i speak
so make anybody no harass me for streets
if you do, e go too bl__dy
cus my dogs stay with me
so of them high pass whitney and bobby put together
rock for the b_tter, the bread, the cheddar
whenever, in short forever
you see me dey come through
you best dey run to
cus my crew is gonna run through you
like a runaway
if you like the beat kodi
rasky do the track
but him gon he no suji
i say of you like the beat duddy
rasky do the track
but him gon he no suji
ehen
why you too dey rap like mumu (2x)
ehen
wetin concern dudu and fufu
ehen
god don catch you somebody don blast you
ehen
why you too dey copy copy (2x)
ehen
abi your name na floppy floppy
ehen
god don catch you ruggedman don blast you
no be secret say remedies be need remedy
i hear their rap i laugh
to me na like comedy
idris and my five year old nephew
rap the same way like say dem born dem on the same day
wetin en dey talk i no hear
but i fear
when em migidi and people start to cheer
i say wetin en dey try say for so long
en name na idris
how come en sabi speak in tongue
i spit to strong to belong the lyrically weak
so if i die na of lyrics i go dey reek
nah so idris
heres a word of advice
try using words and you just might sound nice
but no as precise as me and my guys
in front of your eyes
no try to hard
cus we don already win the price
so no need to rush to grab the mic to dey boss
no need to, to step on stage just because
ti wa abini bi
tiye ability
so make you no show your face for my vicinity
with your megede megede
fegedi chegidi wegidi megede fegedi chi ki vuku chu
we fit make money before this year over
by selling tapes and an idris okpas decoder
we fit make money before this year over
by selling tapes and an idris okpas decoder
ehen
why you too dey rap like mumu (2x)
ehen
wetin concern dudu and fufu
ehen
god don catch you somebody don blast you
ehen
why you too dey copy copy (2x)
ehen
abi your name na floppy floppy
ehen
god don catch you ruggedman don blast you
oya maintain
make we sit down make we yan
i loved your concept of blar
your video bam
but after that nothing else
90 percent of your whole album na form someone else
tune no be your own
instrumental no be your own
but thank god concept and language na your own
but how far with copy copy and over lifting
outside of naija
copyright law go be your in thing
the main issue
record companies den go rip you like tissue
so where you think say that go live you
inside gutter
i sure say bamu go scamper
main cata cata scatter yakata
this no be beef talk
cus if na em
we go be topic wey market women
go dey discuss for ___
oya make we pause
e don’t do
(talking)
i love you guys and i know
you got stuff to offer
only keep it original
take my words as a brother
see me like a pastor putting yall on a right path
get that mill
mo tori mope kadoshi track
ehen
why you too dey rap like mumu (2x)
ehen
wetin concern dudu and fufu
ehen
god don catch you somebody don blast you
ehen
why you too dey copy copy (2x)
ehen
abi your name na floppy floppy
ehen
god don catch you ruggedman don blast you
ewunmo, ewunmo
ewunmo moshey woba (6x)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...