ruger – bounce كلمات اغاني
[verse 1]
she want ah gangster in her bed tonight
she ya want me, me i know
and man i full ground me i dey tonight
she ah calling my phone
oh she say why you so unruly
tell me the main reason you want ruin me
uhm_uhm dem man with da ed
curious girls
she got questions for siri
[pre_chorus]
wiggle dat buddy and whine for me
so crazy you driving me
girly put it on me nicely
she riding it, i’m sliding it
spreading your toothless slides in it
omo imma spray dem so wide_ly
caribbean girl want die for me
she ah fi die for me
yeah_yeah
[chorus]
bounce your body or we bouncе you out
girlie go down, north to south
shey you gree i no fit shout
eh_eh_еh_yeh
bounce your body or we bounce you out
omo no scream, no to shout
eh_eh_eh
no loud am, no loud am
(scope dat thing)
[verse 2]
naija boy, me no fear nothing
me i’m like money i dey smell like mints
me na come for you everyday flaunting
yoruba demon i dey knack anything
burning the midnight with da rizzla
and i uncork me rifle just to ease her
gina, better quick stop da tease her
give what belongs to caesar, to caesar
[pre_chorus]
wiggle dat buddy and whine for me
so crazy you driving me
girly put it on me nicely
she riding it, i’m sliding it
spreading your toothless slides in it
omo imma spray dem so wide_ly
caribbean girl want die for me
she ah fi die for me
yeah_yeah
[chorus]
bounce your body or we bounce you out
girlie go down, north to south
shey you gree i no fit shout
eh_eh_eh_yeh
bounce your body or we bounce you out
omo no scream, no to shout
eh_eh_eh
no loud am, no loud am baby
bounce your body or we bounce you out
girlie go down, north to south
shey you gree i no fit shout
eh_eh_eh_yeh
bounce your body or we bounce you out
omo no scream, no to shout
eh_eh_eh
no loud am, no loud am baby
كلمات أغنية عشوائية
- charmaine fong 方皓玟 › charmaine fong 方皓玟 – believe in live كلمات اغاني
- eugenia quevedo › eugenia quevedo – ojos que no ven كلمات اغاني
- moyoboi › moyoboi – fingir k no [prod. helabroke] كلمات اغاني
- rico love › rico love – love em right now كلمات اغاني
- ✧ poshchild ✧ › ✧ poshchild ✧ – ok-ssuka? [bonus track] كلمات اغاني
- lavendertown › lavendertown – better by july كلمات اغاني
- zoom › zoom – warzone كلمات اغاني
- st woods › st woods – cinema كلمات اغاني
- richgains jonathan chapman › richgains & jonathan chapman – morocco كلمات اغاني
- dream gang › dream gang – mama كلمات اغاني