ruger & bnxn – bae bae كلمات اغاني
[intro]
ob’
obah!!!
run
[pre_chorus: ruger]
wetin be your p tonight?
i dey yankee tonight
make i play with your p tonight
na me and you tonight
i’m so angry tonight
make me happy tonight
if you smoke baki tonight
then i go give you backi tonight, yeah
[chorus: bnxn]
oh bae bae
i’m feeling good, bae bae
don’t know if you feel it too, bae bae
shey make we dey move, bae bae?
e choke me oo for days
inu mi dun, bae bae
how you go say i no miss you, bae bae?
shey make we dey move, bae bae?
[verse: ruger, bnxn]
ah! ogozini ma go
ka maa lara wa
neighbours wọn maa gbọ
and i will use a rubber, no nylon
then i fly you back to naija by dawn
uh uh, ogochukwu no
me i de for you and ọlọrun gbọ
like i rip you commot for nylon
i don book appointment for nicon
[pre_chorus: ruger]
wetin be your p tonight?
i dey yankee tonight
make i play with your p tonight
na me and you tonight
i’m so angry tonight
make me happy tonight
if you smoke baki tonight
then i go give you backi tonight, yeah
[chorus: bnxn]
oh bae bae
i’m feeling good, bae bae
don’t know if you feel it too, bae bae
shey make we dey move, bae bae?
e choke me oo for days
inu mi dun, bae bae
how you go say i no miss you, bae bae?
shey make we dey move, bae bae?
كلمات أغنية عشوائية
- hayden mchugh › hayden mchugh – smile كلمات اغاني
- jonasponas › jonasponas – the real shit كلمات اغاني
- lourena › lourena – topo كلمات اغاني
- they might be giants › they might be giants – chip the chip كلمات اغاني
- daniel bashta › daniel bashta – bellows of praise (live) كلمات اغاني
- the infamous stringdusters › the infamous stringdusters – letter from prison كلمات اغاني
- freezepop › freezepop – that boy is all about fun! كلمات اغاني
- teresa brewer › teresa brewer – downhearted blues كلمات اغاني
- chaddy champu › chaddy champú – 046 كلمات اغاني
- eros ramazzotti › eros ramazzotti – un’ancora nel vento كلمات اغاني