kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rudy – bullion van كلمات اغاني

Loading...

oh oh
e sweet o sweet o sweet o sweet abeg
its another one o

rudy ee

we just come to faji
lets get to party
lets start this party
my guys dem dey ready

oh no
charle go low
go low for the boy go low
tonight we go pop till we go slow
tonight we go high till we go slow

give me good good loving
i want the loving
your body gat me wanting
more yea
give me good good loving
i want the loving
your body gat me calling
your body gat me
bullion van tiwolede
we go turn up everyday
we go shayo on replay
we go faji all the way

bullion van tiwolede
we go turn up everyday
we go shayo on replay
we go faji all the way

chu chu chu
e sweet o sweet o sweet o sweet abeg
oh no
charle go low
go low for the boy go low
tonight we go pop till we go slow
tonight we go high till we go slow

sister linda kilofe now
your body to fire oya bosita
kowajo now
komaroll now

lets go lets go
let lets go far away
jekalosimaley
jekalotrabaye
lets go lets go
let let lets go lets go
far far away
lets go lets go
e sweet o sweet o sweet o sweet abeg

we go turn up everyday
we go shayo on replay
we go faji all the way

wo lede
everyday
on replay

lets go lets go
let lets

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...