kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

royal john ft boi vìbéz – courtney and aima كلمات اغاني

Loading...

(yeah yeah yeah yeah bruh
royal john n boi víbèz on this one
it’s another one what can i say alright)

ooooooh, ooooooh,ooooooh,ooooooh
hey courtney ,courtney (anoda)
girl i’m overdosing on your loving
now u got me running to u
this kind loving no dey funny ahh
girl i miss your touch got me wanting more
any guy wey try fit to cause trouble
give am double no fumble, humble
24/7 girl u dey my mind
anytime u call i go dey on time
i go dey on time

me and you
vibing on a cruise
gum u like tattoo nothing wey dem fit do
girl u fine, na u i choose
even if dem try ,dem go loose
dance for me now
my monalisa
sunflower
you dey give me ginger
whine for me now
no tire
give it to me
you’re my starlight
aima oh baby
this your love is crazy
girl you got me wanting
now i’m overthinking
hey mama, slay mama
you got me looking for your instagram
and i go find you till they kingdom come
all of my n_ggas no dey see f_ck up

would you mind to be my own shawty
i no go mind to be your own hubby
all of these n_ggas go dey stay far from you
cuz they go know say e be me and you
oh baby je ka mo
oh baby come gimme this your love
n0body fit to fill up the sp_ce wey you get for my mind
me i just dey jonze and forget the b_tches wey dey my life
i no dey tire ah
ooooooh ooooooh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...