kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rommyo – motor كلمات اغاني

Loading...

intro _
rommyo rommyo daddy o

verse 1 _
oh my pretty pretty
oh my sweety sweety (aahn)
wetin u do me come dey be like movie o
this your beauty beauty
this your cutie cutie (aahn)
make me dey sing like i be like fela kuti o

hook/ pre chorus _
you dey carry me go go
carry me go go go
i just follow
like i don kolo
in your motor
u drive me loco
come gimme lolo
make i be your bobo o

chorus _
aahn odo
make i be your bobo o aahn
something you carry e dey be like kpomo o
odo ahh odo
make i be your bobo o aahn
something you do me make me sleep for your door o
odo ahhh odo
odo ehh odo
shey if we marry we do something
odo ahhh odo
odo ehh odo
enter my body make i feel your nono o aahn
verse 2 _
na u be the best girl wey dey for my life
will you be my wife
i will never be your side
cos i getti money pass client
wey dey pay your ex
i go turn giant if alaye look your backside

aahn oh na na o
something dey sweet me
e be like trison
i no fit reason
ekelebe shege
take me to prison
cos this my bebe
fit to make me cray cray

hook/ pre chorus _
you dey carry me go go
carry me go go go
i just follow
like i don kolo
in your motor
u drive me loco
come gimme lolo
make i be your bobo o

chorus _
aahn odo
make i be your bobo o aahn
something you carry e dey be like kpomo o
odo ahh odo
make i be your bobo o aahn
something you do me make me sleep for your door o
odo ahhh odo
odo ehh odo

[outro]

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...