rjz – for life كلمات اغاني
oh na na na na na na
oh na na na na na na
oh na na na na na na
ey, ey yeah
oh na na na na naa
oh na na na na naa
no we no dey care about what they say
(they say yeah)
wetin dey dey want from my bebe
(bebe yeah)
tell them say we taya dema dede
(dede yeah)
wey tin them wan know at all oo
wona love no be them a matter oo
cuz baby there’s sometings
i go do
till i die
like say i go love
and protect
your pride
(so baby don’t mind them)
baby there’s somethings
i go do
till i die
like say i go dey by your side for life
cuz you’re my baby
ey , ey
you’re my baby
ey
you dey make i go crazy
ey
wanna make you my lady
ey
tel me what you want i go do for you baby
ey
you’re my baby
ey
you dey make l go crazy
ey
wanna make you my lady yeah
cuz baby there’s sometings
i go do
till i die
like say i go love
and protect
your pride
(so baby don’t mind them)
baby there’s somethings
i go do
till i die
like say i go dey by your side for life
you’re my baby 4x
tell me what you want l go do for you bebe
hey, this one’s for you , only you cuz
dem no wan see me and you and
e dey pain say dem no be you so
ebi talk dem go talk so forget dem ma baby
hey, this one’s for you , only you cuz
dem no wan see me and you and
e dey pain say dem no be you so
ebi talk dem go talk so forget dem ma baby
everyday you dey on mind
you know ago dey by your side
if dey say loving you go be crime
den make they come take me jail my baby
everyday you dey on mind
you know ago dey by your side
if dey say loving you go be crime
den make they come take me jail my baby
cuz me i no dey care about what they say
(they say yeah)
wetin dey dey want from my bebe
(bebe yeah)
tell them say we taya dema dede
(dede yeah)
wey tin them wan know at all o
wona love no be them a matter
ah
there’s somethings i go till i die
like say i go love & protect your pride
(don’t mind them)
baby there’s somethings i go do till i die
like say i go dey by your side for life
cuz you’re my baby
for life , for life
you’re my baby
for life , for life
you’re my baby
for life , for life
cuz you’re my baby
for life , for life
for life , for life , for life
ooh yeah yeah yeah
for life , for life , for life
ooh yeah yeah yeah
for life , for life , for life
ooh yeah yeah yeah
for life , for life , for life
ooh yeah yeah yeah
كلمات أغنية عشوائية
- major lazer › major lazer – cold water كلمات اغاني
- gulddreng › gulddreng – se mig nu كلمات اغاني
- ece seckin › ece seçkin – zamanım yok كلمات اغاني
- ramy gamal › ramy gamal – ماتنسيش كلمات اغاني
- saige rage › saige rage – eskimo brother كلمات اغاني
- astral cloud ashes › astral cloud ashes – the man i had to become كلمات اغاني
- the bawdies › the bawdies – dancing shoes كلمات اغاني
- bk feat akira presidente › bk feat. akira presidente – sem os verme pra secar كلمات اغاني
- benita okojie › benita okojie – ayo كلمات اغاني
- wes tarte › wes tarte – do the shit that i do كلمات اغاني