kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rexxie – frenemies كلمات اغاني

Loading...

[intro]
ayy, oxlade baby (yo)
roro_ri na, ayy_ayy_ayy
ara ra_ra, ra_ra
roro_ro ro_ra
(yo rexxie pon this one)
roro_ri na, ayy_ayy_ayy
ara ra_ra, ra_ra
roro_ro ro_ra
yeah! yeah_yo, oh_yeah

[chorus]
k’oma pesi, i see, i see lot of enemies
dem wanna take my place
dem wanna hold me down
motherf_ckers dem be smiling at me, bomboclaat
i see, i see lot of enemies
dem wanna hold me down
some of dem backstabbin’
and at the same time, be smiling at you
brother, me i no go no where (see)
oluwa dey for me (so)
i no dey fear n0body (zero)
i no dey push any style to the fall (oh_oh, zero)
me, me i no go no where (see)
i go dey double up (gbosa)
i go bop and tall (zero)
yeah_ooh (oh_oh, zero)
[verse 1]
shebi na me be that lere boy
wey no get level? (wey no get level)
now, i dey pop on tv
you dey fear devil (you dey fear devil)
you no go see heaven, i promise you level (level)
‘cause every sinner man go die
you no go see heaven (no go see heaven)
omo, you no fit reach us
shebi normally (shebi normally)
and me i shock everybody
like ah pandemic oh (like ah pandemic oh)
i dey work, i dey pray (i dey pray)
to me, and grace (and grace)
still give me ginger to dey drop gbedu
roro_ri na, ayy_ayy_ayy
ara ra_ra, ra_ra
roro_ro ro_ra
shebi na me be that lere boy wey no get level?
roro_ri na, ayy_ayy_ayy
ara ra_ra, ra_ra
roro_ro ro_ra
yeah! yeah_yo, oh_yeah
(lere boy wey no get level?)

[chorus]
k’oma pesi, i see (i see)
i see lot of enemies (enemies)
dem wanna take my place
dem wanna hold me down
motherf_ckers dem be smiling at me, bomboclaat
i see, i see lot of enemies
dem wanna hold me down
some of dem backstabbin’
and at the same time, be smiling at you
brother, me i no go no where (see)
oluwa dey for me (soh)
i no dey fear n0body (zero)
i no dey push any style to the fall (oh_oh, zero)
me i no go no where (see)
i go dey double up (gbosa)
i go bop and tall (zero)
rexxie rexxie ni oh (oh_oh, zero)
[verse 2]
see, me i pray for my mama and i pray for my brother
and i pray for my nephew and i pray for my father
pray for the people wey dey wish me well
and if you no like me, ogbeni (ogbeni go to h_ll oh)
pray for my family, i pray for the ones
wey mean a lot to me
and the ones wey make me waka dada (make me waka dada)
oh_ah, oh_na
me, i get whole n_ggas for my side
and if you still dey fear, you go dey get one side
me, i get this feelin’ wey dey_dey one kind
wey dey_dey one kind

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...