remmique – omo aye كلمات اغاني
#intro
uh oh yeah!
they call me remmique
craze
ma nogere je kalo shishe
you no go see shishi if u no dide
i know myself i no dey shole
and i dey see my doe, make i no pretend
omo aye, omo aye
we go gyrate
we go show dem
we go show dem
nagode nagode
gbowo lowo dangote
dangote
listen up my g
street smart yeah we living on one life
make we all get more life
omo aye we carry shoulder upright
from the block to the top
stacking paper on a mission, align
more hustle and we get more life
more energies to the grind, i’m online
(chants)
omo aye oya oya
verse
_my brother my brother
_the reason why i dey hustle, penthouse for my mother
_i wonder i wonder
_if e never sup, e go just be like say u wan die
_na one die, na one die
_hustle no dey k!ll person
_grinds up mo de wander
_surrender, like wanda
_no be all money wey u see, no be all u go squander
they want to corner me oo
they wan make my mother weep over me o
won fe koba mi oo
won fe pami, wonfe run ola mi oo
and i dey crine nonstop and then the grind gon stop, halleluyah
i dey grine nonstop
in any kind of stuff
al_ḥamdu l_illāhi
listen up my g
street smart, yeah we living one life
make we all get more life
omo aye we carry shoulder upright
from the block to the top
stacking paper on a mission, align
more hustle and we get more life get
more energies to the grind, i’m online
(chants)
omo aye oya oya
كلمات أغنية عشوائية
- country big › country big – the night they drove old dixie down (live) كلمات اغاني
- country big › country big – pink marshmallow moon كلمات اغاني
- country big › country big – just a shadow كلمات اغاني
- country big › country big – hold the heart كلمات اغاني
- country big › country big – in a big country كلمات اغاني
- country big › country big – fields of fire كلمات اغاني
- country big › country big – chance كلمات اغاني
- country big › country big – alone كلمات اغاني
- country big › country big – big yellow taxi كلمات اغاني
- counting crows › counting crows – up all night كلمات اغاني